Stream "Joeboy – Focus" on Digital Stores

Focus Stream Music

Digital Stores “Joeboy – Focus” Stream AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews

The incredible soul-maker & Nigeria Artist  produces his studio single titled “Focus” and it’s right here for your fast Music Streaming.

– Focus is sorely available for free Music Streaming on thinknews.

Listen & Music Joeboy – Focus Stream Below:

https://www25.thinknews.com.ng/wp-content/uploads/2021/04/Joeboy_-_Focus.Stream

Music Stream

Joeboy – Focus LYRICS

[Intro]
Oo no no ye ye ye

[Verse 1]
Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

[Pre-Chorus]
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

[Chorus]
Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti
Moti moti moti moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy (yeah)

[Verse 2]
To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times Oh no
So you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

[Pre-Chorus]
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

[Chorus]
Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti
Moti moti moti moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy ye

[Outro]
To like person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

  • Joeboy – Focus Music Streaming
  • Joeboy – Focus Music Stream
  • Joeboy – Focus AUDIO Music
  • RV – Again MUSIC AUDIO Music
About Michael 9915 Articles
Connect with me on Skype: live:.cid.692c6dc01b45e79d

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*