Music Jaywills Concentrate Music Streaming
Digital Stores Jaywillz – Concentrate Stream AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews
Jaywillz produces another song titled “Concentrate” and it’s right here for your fast Music Streaming.
Jaywills – Concentrate is solely free for your Music Streaming at “Thinknews”, Add Jaywills Concentrate to your music tracks and enjoy!.
Listen & Music Jaywillz – Concentrate Stream Below:
https://www25.thinknews.com.ng/wp-content/uploads/2021/05/Jaywillz_-_Concentrate.Stream
LYRICS
Man need to concentrate
Cus the one wey i get i swear is not enough for me
This kind thing fit make a man craze
Hussle from morning till night yet is
Not enough for me
Ive been trying just to focus
Ive been living on a low cost
Cause man no get strenght for gee plus
Carry my own like jesus
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that i could
I dont think i need to prove it oo
So i just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So i just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
Wetin man never see
Were man never goi don go okokomaiko
I don see many men go
Uhmmm
Inside life koleyewon
Give them all koleyowon
Life is a mathematics
Solve your own jagbadantis
Ive been trying just to focus
Ive been living on a low cost
Cause man no get strenght for gee plus
Carry my own like jesus
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that i could
I dont think i need to prove it oo
So i just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So i just want to dey my own
I no want wahala no give me palava

Leave a Reply